JB Young - Bless My Way | Download Video MP4
Posted By: Craft Party  (Download and Watch on TrendyBeatz)
Download JB Young - Bless My Way
Artist Name: JB Young
Track title: Bless My Way
Year of Release: 2022 Videos
Category: Latest Video
Country: Naija Music Video
Advertisement
This melodious symphony goes by the caption "Bless My Way" and it was discharged by gifted singer named, JB Young.
Multi-talented entertainer professionally known as JB Young is the brain behind this sizzling euphony christened "Bless My Way" which you are about to listen and enjoy. Released just this year 2022, the enchanting entry was produced by Nigeria's finest beat maker popularly known as Desbeatz.
Emmanuel Uchennaya better known by his stage name JB Young is one of the new artiste on the music block. The brilliant music maker used this his soundtrack labeled "Bless My Way" to showcased his enormous talents and vocal prowess to the music community. You will surely love this entry after giving it a listening ear.
LYRICS
E yeh
Ose
Jbyoung don come again
yeh yeh yeh
Conquer conquer
Canada e dey reject my face?
Na how e come dey be say every day and night i grind but no dey see chop oh oh wey
eh eeh eh
Baba biko no let woman come dey pay my bride price oh
And as e sure for kido
Make e dey sure for Mmaduka
I dey pray eh
Chai!
Bless my way
Say mama dey for villa she dey wait for the motor eh
eh eh eeh e yeh eh
How e come be say i get Benz
oh no
E bad eh if i travel go UK oh oh wey eeh no no no
aih
Baba bless me bless my hustle
Bless my nigas oh
Make them fit dey collect oh wey
Collect owo yeh eh eh
Oluwa bless me in my way
eh eh
Cus i need to make this raba eh
Say matter e don tire me oh oh oh
yeh yeh yeh
All the goodies i dey pray make e dey pana for my side eh
Say na oluwa where you dey
Eh!
Make e dey better for my nigas eh eh eh e yeh
I dey hustle i nodey see the money coming for my side eh
And if i no come get the bay
Na who go dey
Na who go keep my dream alive eh eh
e yeh eh eh
Chai!
Bless my way
Say mama dey for villa she dey wait for the motor eh
eh eh eeh e yeh eh
How e come be say i get Benz
oh no
E bad eh if i travel go UK oh oh wey eeh no no no
aih
Baba bless me bless my hustle
Bless my nigas oh
Make them fit dey collect oh wey
Collect owo yeh eh eh
Oluwa bless me in my way
eh eh
Cus i need to make this raba eh
Say matter e don tire me oh oh oh
yeh yeh yeh
Make you just dey bless me in my way
Oluwa
Make you just dey keep me everyday
eh eh eh
Desbeatz on this one eh
Make e just dey keep me everyday eh
eh
Advertisement
Trending on TrendyBeatz!!
Share post on
META TAGS
JB Young Bless My Way
Comments (0)